U dey do opening prayer 4 Night Club.
- Na God go slap ur mouth.
U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth
U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.
-4 where na.....mumu
U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo.
U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.
House dey burn, you wan usegas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.
U de say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness
U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
-continue u go soon see am
U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man
When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord'u come carry church offering run
- na who wan chase u?.....
U read dis & u no send am wen u smile finish
- na only u de Stingy 2 d last...4ward make evrybody laff Joor.....
No comments:
Post a Comment